23-year old Nigerian man about to wed American lover says Nigerian women don't know what true love means

23-year-old Isa Sulaiman who is about to wed his American lover, Janine Sanchez, 46, in a matter of weeks has said Nigeria women don't know what true love means. 

According to him, true love to Nigerian women is if they her eyeing something or have plans. He stated this in an interview with BBC Pidgin.

Di truth be say our women no sabi wetin be true love, it is either dem dey eye somthin or dem get plans but if white woman tell you say she love you, bros she mean am from di bottom of her heart, the former barber said.

Speaking on how they met and fell in love, Isa said;

We meet after i start to follow her for instagram and if she post pishure i go like am, den afta small time I come see say some Yahoo boys dey try scam her, so I send her message say make she no mind those pipo so dat tin come attract her, e show her say na honest pesin I be. Na dat one first attract her.
From dia we come dey chat wella, video calls and na all dat one lead us to this level wey we dey.

When asked if they both sleep in the same room since Janine came to Kano, he said: 

We no dey sleep for di same room, i dey stay with her till night before i go tell her good night, even dis one wey we dey do (small hugs and holding hands) pipo dey talk talkless of sleeping together.

Speaking about relocating to America immediately after their wedding, he said;

Afta di wedding for March by God's grace na US straight for dia I go get work, go back to school na just secondary school i stop and hopefully get soccer team wey i go play for.

Janine also spoke about meeting his family and how happy she is that they accepted her. 

I don meet im family more dan 100 of dem and e sweet me say all of dem gree for us to marry, many of dem neva see white woman before, na so dem come dey play wit my hair, dey touch my hand.
I dey go back by next month and I go return for March for our wedding before me and am go move to America finally.

Janine, 46, is a chef in California and a mom of two. It's the first time she and Isa would meet one on one.

No comments

Thanks for viewing, your comments are appreciated.

Disclaimer: Comments on this blog are NOT posted by Olomoinfo, Readers are SOLELY responsible for their comments.

Need to contact us for gossips, news reports, adverts or anything?
Email us on; olomoinfo@gmail.com

Powered by Blogger.